LYRICS: Joeboy – Body And Soul

Raving Nigerian recording and performing artiste, Joeboy is here with another masterpiece tagged, ‘Body And Soul’. Below is the lyrics to the song to enable you to sing along

I dey sing
You dey dance
You dey whine
When you cry I go wipe your eyes
Gimme your bag make I fill am with dough
I’m the only one you no need another
I’ll hold you down
You know this
You notice bebe
And I’ve told you now
I’m right here
I dey for you bae

E no get anywhere wey I wan go
If I could I would love you in my next life
I don’t really care about tomorrow
As long as you dey right now I go dey fine
You gat me high when I’m low low
Shawty you can take my soul
All these things wey I dey talk right now
I Dey feel am for my body and bone oh

La la la la la la la la la La
Body and soul
Body and soul
Body and soul

I love the way you put it on me
That thing wey you dey do me e dey mad me
It’s a vibe when I’m rocking your body
No competition for your side oh dem no reach
Make you look me wella I no be novice
Only you I want don’t need nobody no

So baby girl I’ll hold you down
You know this
You notice bebe
And I’ve told you now
I dey here
I dey for you bae
I’ll hold you down
You know this
You notice bebe
And I’ve told you now I dey here
I dey for you bae

E no get anywhere Wey I wan go
If I could I would love you in my next life
I don’t really care about tomorrow
As long as you dey right now I go dey fine
You got me high when I’m low low
Shawty you can take my soul
All these things Wey I dey talk right now
I dey feel am for my body and soul
Oh oh

I Dey feel am I Dey feel am I Dey feel am oway

Joeboy Pon deck

I dey feel am I dey feel am i I dey feel am for my body and soul
I dey feel am I dey feel am i I dey feel am for my body and soul

You Might Also Like